![pastor adeboye son pastor adeboye son](https://royalng.com/wp-content/uploads/2021/05/Screenshot_20210506-120637-300x154.png)
I don see am before, I know wetin I dey tok. "Any bodi wey get idea about heaven no go cry for Dare becos you no fit compare heaven wit earth. Make we consider Dare as a seed wey don sow and wey go produce plenti thousands of pipo like Damilare. Pastor Adeboye also say make nobody cry sake of im son wey don die becos im believe say late Dare dey for heaven wey better pass dis earth. One man down, we regroup and advance ! - Pastor Adeboye May 11, 2021ĭi GO also tell all di pipo wey attend di service make dem also pray for im wife, di widow of late Dare and im children including di family "make una also pray for una self make God help una to finish well.
![pastor adeboye son pastor adeboye son](https://alexis.lindaikejisblog.com/photos/shares/5a5bd3d32f60f.png)
We lost a General but we didn’t loose God. Pastor Adeboye make di plea for im short speech during di farewell service of im son, late Dare Adeboye wey dem hold for Redemption camp. He is survived by his wife, Temiloluwa, and three children.Di General overseer of di Redeemed Christian Church of God (RCCG), Pastor Enoch Adeboye don tell church members and well-wishers to pray for am. “His fire for God is easily caught and transversed to the numerous lives he touches.” “He creates mediums for young people to feel empowered and prepared to carry the mantle of the church and also expantiate the church’s mission and goals.”
#PASTOR ADEBOYE SON HOW TO#
“He dedicates his life to educating and inspiring young people on how to capitalize their faith in the various environments they find themselves in. “His various posts (RCCG Youth Affairs National & International Director of Programs / Chairman Organizing Committee of 70hrs Messiah’s Marathon Praise, National Youth Convention & Northern Zone Abuja SHIFT) have enabled him to comprehend the various landscapes of young people across the globe and how to increase the church’s influence,” the website stated. His last position was the church’s north central youth evangelist overseeing Niger, Benue, Kwara, Kogi, Nasarawa, Plateau, and FCT.